AKPOR AND HIS JAMB RESULT
Papa Akpors: Akpos, I learnt your JAMB result
is out.
Akpors: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failed...
Papa Akpors: that's terrible, what happened?
Akpors: You also remember Paul wey dey teach me for house?
He failed too.
Papa Akpors: what's causing the poor performance?
Akpors: Daddy I don't know, na so e be o. Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too.
Papa Akpors: so how was your own result?
Akpors : You also remember OKON, our senior prefect? He failed.
Papa Akpors: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!!
Akpors : (angrily) If all those people failed, wetin You expect
for my own result?? I be witch?
Created at 2013-11-09 12:44:59
Back to posts
UNDER MAINTENANCE