ENGLISH CLASS
Tags: Funny, Naija, quotes

WARRI BOY NO DEY CARRY LAST

A MATHS TEACHER asked a student in a warri school

"what is '2' raised to power '5'",

the student stood up and replied

"Wetin '2' dey raise power for '5'...

dem be mate?...

'2' leave '3', '4' come dey raise power for '5'...him wan die?..

him no knw say '5' use three years senior am..."

The teacher fainted... Warri boy no dey carry last oh, lol
Back to posts
This post has no comments - be the first one!

UNDER MAINTENANCE